top of page

DOWNLOAD DC THEMMIE - ORORO GIRL MP3

Ororo Girl is a new track realesed by a multi talented Afrobeat Singer "Dc Themmie"

LYRICS:

Big big

Hey what popping, you taught you taught your guy is horny. Omalicha come mi o worry now I don’t need to see you for all days

Cause as you passing by your backa ways he dey cause trobul for my medullar

Omotena why you you stole a lot from me my heart and two things wey I no forget.

Hey what popping, you taught you taught your guy is horny. Omalicha come mi o worry now I don’t need to see you for all days

Cause as you passing by your backa ways he dey cause trobul for my medullar

Omotena why you you stole a lot from me my heart and two things wey I no forget

So you see those cripple guys them no love you they jus wanna enter from back to back I will be glad if you will be mine omo to po 10 kilo.

Ororo girl sey you come for me I don dey wait my body system no relate so what poping now

I don’t wanna hear any story from you now

Spend a lot for you now shey you no go lemme me to waist my time

Have been to many place I never see girl wey fine pass you you talk say my mouth too sweet no be your IQ I dey follow Omoge wa mi now she tell me say make I no gree make I jus follow her to the bed I no fit hold her hand

Have been to many place I never see girl wey fine pass you you talk say my mouth too sweet no be your IQ I dey follow Omoge wa mi now

she tell me say make I no gree make I jus follow her to the bed I no fit hold her hand

Ororo girl sey you come for me I don dey wait my body system no relate so what poping now

I don’t wanna hear any story from you now

Spend a lot for you now shey you no go lemme me to waist my time

Ororo girl sey you come for me I don dey wait my body system no relate so what poping now

I don’t wanna hear any story from you now

Spend a lot for you now shey you no go lemme me to waist my time

Ororo girl sey you come for me I don dey wait my body system no relate so what poping now

I don’t wanna hear any story from you now

Spend a lot for you now shey you no go lemme me to waist my time

Big big

Dc Themmie

Commenti

Post: Blog2_Post

Subscribe Form

Thanks for submitting!

09012449028

©2021 by 9jabased. Proudly created with Wix.com

bottom of page